Music: Wizkid - Bad To Me
Starboy Wizkid has released his first official single this year 2022.
The song is an Amapiano infused tune Produced by P2J and serves as a follow up to the longest charting Afrobeat album on Billboard,Made In Lagos (Deluxe).
Wizkid is one of the biggest music exports out of Africa and among the biggest Afrobeats artist in the world at the moment.
‘Bad To Me‘ is a track in Wizkid’s forthcoming debut studio album project titled ‘More Love, Less Ego‘ set to be out anytime soon this year,listen and read along to the correct lyrics of Bad to me by Wizkid,don't forget to drop a comment in the comment section below.
Lyrics: Wizkid - Bad To Me
Ye, mami
You dey make a man go so corny
One gin wey we sip
E dey make a man go so corny
Highway, burst it my way
This kind of body don dey cause e migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Highway, two shot I don take
You turn me on, I no dey go I wan dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on me mind all day
Lose my way, oh oh oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, whoa
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel,
how you want am
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love 'til the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me,
oh-whoa, girl
E-ye, ge-ge (e-ye, ge ge)
Yo-mah, ge-ge-ge-ge (oh yeah, ge-ge)
Casamigos (casamigos)
For my amigos (for my amigos)
Wa je ogede (wa je ogede)
Baby, wa je ogede (wa je ogede)
E-ye, ge-ge (e-ye ge ge)
Kon se iyepe (kon se iyepe)
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
'Cause you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it
Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
Lose my way, ohhhh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, whoa
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be oh
Yeah, we dey love 'til the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl
E-ye, ge-ge (e-ye, ge ge)
Yo-mah, ge-ge-ge-ge (oh yeah, ge-ge)
Casamigos (casamigos)
For my amigos (for my amigos)
Wa je ogede (wa je ogede)
Baby, wa je ogede (wa je ogede)
E-ye, ge-ge (e-ye ge ge)
Kon se iyepe (kon se iyepe)
Song Written By:
Richard Isong
Ibrahim Ayodeji Balogun
Samuel Awuku
Comments
Post a Comment