God Abeg Lyrics By Brain Jotter

 


This post contains the official correct word for word lyrics of the song titled God Abeg by Brain Jotter.

   

Read along to the correct word for word lyrics of this song,don’t forget to share your thoughts in the comment section below.





God Abeg Lyrics By Brain Jotter 


Omo e be like say to make mama proud don dey hard o..


Papa you go like proud

Because mama e be like say your own don dey hard o ..


This one wey my mentor dey say make I find am something

God abeg o .. 


God abeg! 


Na me first use this style beg you others dey kneel down

God abeg!


Na me first use Bitcoin take pay tithe others dey pay cash

God abeg!


Na me first use whistle speak in tongues others dey cabash

God abeg!


Na me first like girl with long teeth others dey like yansh

God abeg!


Zam oku na prayer

Man wey broke na Zainab


Can you do me a favor? ... No 

Can you do me a favor? .. I say No! 


Zam oku na prayer

Man wey broke na Zainab


Can you do me a favor? ... No 

Can you do me a favor? .. No! 


God Abeg! 


Na me first came and come burst others dey come cap 


God Abeg!


Na me first enter club I shut up others dey shut down .. God Abeg! 


Na me first reverse for roundabout others dey turn round .. God Abeg!


Na me first tie towel under jeans others dey wear pant .. God Abeg!


Na me first use this style beg you others dey kneel down

God abeg!


Na me first use Bitcoin take pay tithe, others dey pay cash

God abeg!


Na me first use whistle speak in tongues others dey cabash

God abeg!


Na me first like girl with the long teeth others dey like yansh

God abeg!


 ***** ***

Me wey like **** *** never see food chop

Omoh me I don Dey go back home o


Anybody wey hungry catch make him sef left home ...

Make we Dey left home ...

Home alone ..


God Abeg! 


Na me first came and come burst others dey come cap 


Na me first enter club I shut up others dey shut down .. God Abeg!


Na me first reverse for roundabout others dey turn round .. God Abeg!


Na me first tie towel under jeans others dey wear pant .. God Abeg!


Zam oku na prayer

Man wey broke na Zainab


Can you do me a favor? ... No 

Can you do me a favor? .. I say No! 


Zam oku na prayer

Man wey broke na Zainab


Can you do me a favor? ... No 

Can you do me a favor? .. No! 


God Abeg!!!

Comments