Successful Lyrics By Runtown



Successful Lyrics By Runtown


Eh!

Eh heh!

Ehhh!


Oya Runtown wake up in a brand new Bugatti

Oya Runtown wake up in a brand new Bugatti


Oya Runtown wake up in a brand new bugatti

Head to my toe

Na Cavani

Started from the gutter

Now dem know me


Dem know me

Six figures dem coming

All about the money

Ba turenchi

Me back down

Iro ni

Wizzy pro on the beat


And the boys

Shut down

Naija to Hong Kong too

Can't you see the money pilling too

I came in the game with one t-shirt, one shoe, no motor

Right now, we balling too

Oya as dey na mi aliverse

In at the bed I be animal too

In at the back of the benz


I dey give all the girls

And dem call me the baba too

Runtown

Two baba too

See the ladies dem love me like eye pencil

My music dey make dem dey

Hmm Hmm too

Eh!

I love you


Successful

Successful


Eh heh!

Emi omo jesu

I am thankful


Successful

Eh!

Successful

Eh heh!

Emi omo jesu

Eh!

Baba I am grateful


And go tell your favourite singer

To retire

Runtown is on fire

On fire

Now we run the entire empire

Free styler

Money in the bank


No dey backfire

I make your favourite singer expire

Eh!

Expire

Ha, ha, ha


Runtown!

You already know...

Comments