Sampudi Lyrics By Burna Boy


Sampudi Lyrics By Burna Boy


El Puto!


And dem dey lie na you go fear fear

You dey follow follow me play (follow me play)

And as I dey try to shey jeje make

You follow follow my way (follow my way)


I don come give them another ginger (Ororo)

And another ginger

I don come give them another ginger (Ororo)

And another ginger


Oya Sampudi

Sampudi

Oya Sampudi

Sampudi kpondo

Oya Sampudi

Sampudi


Oya Sampudi

Sampudi kpondo

Oya Sampudi

Sampudi

Oya Sampudi


Sampudi kpondo

Oya Sampudi

Sampudi

Oya Sampudi

Sampudi kpondo


Shey Jeje

To ba dema ko elese

Molowo big deal wan lati keke

Omo temi gbona feni be pepper duro no

Gbanju Dami lowo

Oritse ti moko sobo


Shout out to Rotimi Amosu

Gbogbo a won rogo la ti agboju

Eh as far as I can see now

A won temi akpambi now

The baddest for the country now


My money no be small thing now

I don come give them another ginger (ororo)

And another ginger

I don come give them another ginger (ororo)

And another ginger


Oya Sampudi

Sampudi

Oya Sampudi

Sampudi kpondo

Oya Sampudi

Sampudi


Oya Sampudi

Sampudi kpondo

Oya Sampudi

Sampudi

Oya Sampudi


Sampudi kpondo

Oya Sampudi

Sampudi

Oya Sampudi

Sampudi kpondo


Kilo what happen jeka jaye omo jeka gbadun

Moti Jo titi mo lagun

Jaye lawon omo malo ma su

Godano amo temida DJ obodo la to Malaysia


Shout to Lukeman my nigga

Jogo logo ati badi oshi

Eh as far as I can see now

A won temi akpambi now

The baddest for the country now


My money no be small thing now

I don come give them another ginger (Ororo)

And another ginger


I don come give them another ginger (Ororo)

And another ginger


Oya Sampudi

Sampudi

Oya Sampudi

Sampudi kpondo

Oya Sampudi

Sampudi


Oya Sampudi

Sampudi kpondo

Oya Sampudi

Sampudi

Oya Sampudi

Sampudi kpondo

Oya Sampudi

Sampudi

Oya Sampudi

Sampudi kpondo


Shey Jeje

To ba dema ko elese

Molowo big deal wan lati keke

Omo temi gbona feni be pepper duro no

Gbanju Dami lowo

Oritse ti moko sobo


Shout out to Rotimi Amosu

Gbogbo a won rogo la ti agboju

Eh as far as I can see now

A won temi akpambi now

The baddest for the country now


My money no be small thing now

I don come give them another ginger (Ororo)

And another ginger


I don come give them another ginger (Ororo)

And another ginger


Oya Sampudi

Sampudi

Oya Sampudi

Sampudi kpondo

Oya Sampudi

Sampudi


Oya Sampudi

Sampudi kpondo

Oya Sampudi

Sampudi

Oya Sampudi

Sampudi kpondo


Oya Sampudi

Sampudi

Oya Sampudi

Sampudi kpondo!

Comments