Sisi Nene lyrics By Wizkid
Sisi Nene lyrics By Wizkid
She Gaaaaa...
She Gaaaaa...
She Gaaaaa...
She Gaaaaa...
No man badder
Se Gaaaaaaaa...
Se Gaaaaaaaa...
Se Gaaaaaaaa...
Se Gaaaaaaaa...
JaySleek no man madder
Oh Oh, na who born their father?
Yeh ahhhh...
Say this girl dey try me, she look up and down eye me
See I tell am say she dey try me, cos the way that she whine dey eye me ohhhh
Other guys applying, but she give them declining
I love the way you whining, my baby baby whining...
Oya sisi nene roll am,whine am for me roll am
Let them know sey you you hold am, na you sabi roll am
Oya sisi nene roll am, whine am for me roll am
Let them know sey you you hold am, na you sabi roll am
Ojo..
Mawomi make you tell them no be so
Sheba wolo lenu woje coma jo oh..
I love the way you put in on the floor..
Omoge joo..
Oya oya oya...
Sisi nene...
Robota,robota,robota,robota,robota,funmi ....
Sisi nene
Romala,komala,jomala,komala,jomala, funmi
Sisi nene ...
Romala,jomala,komala,jomala,komala,funmi
Sisi nene ...
Sha ma jo lor
Shi’ t’ mor jor lor
Ti’ cha lor funmi..
Say...
Sisi nene dance for me, don't let them know
Say baby nene, grind down low
I say I love my sisi nene
Cos the way that she whine dey catch my pe-pe nene.....
Oh no no yeah.......!
Up and down she go now,I carry her come my show now
I just dey finish my show now
But she make make wey go now say now...
Say.......
Omo ge jo oo ..
Mawomi make you tell them no be so
Sheba wolo lenu woje coma jo oh..
I love the way you put in on the floor..
Omoge joo..
Oya oya oya...
Sisi nene...
Robota,robota,robota,robota,robota,funmi ....
Sisi nene
Romala,komala,jomala,komala,jomala, funmi
Sisi nene ...
Romala,jomala,komala,jomala,komala,funmi
Sisi nene ...
Sha ma jo lor
Shi’ t’ mor jor lor
Ti’ cha lor funmi..
Comments
Post a Comment