Wo Wo (Remix) Lyrics By Minz By BNXN & Blaqbonez


Wo Wo (Remix) Lyrics By Minz


Wo wo

Too many things I dey think wo wo

I never talk anything wo wo

Woooooo


Hmmm, on God

This life e sweet but e fit wowo

Man only fit to depend on God

I say

Wo wo


Too many things I dey think, wo wo

I never talk anything, wo wo

Dem don dey do shakiti bobo

Hmmmm, on God


This life e sweet but e fit, wo wo

I pray to God make my blessings fall

Tell the kele do proper

Get the money, live soft life (Ahn ahn)

Say they want to link for vibes


On my neck, it's ice water (Ahn ahhn)

After the club last night (Ahn ahn)

Wake up with hangover (Ahn ahn)

Two Kele for my side (Ahn ahn)

Wey I no fit recognize

Worry me

Omo make nothing worry me

Jah don cover me


So they cannot see me

Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition

They hating on my ambition, oh

I'm a sweet sensation

Girls won komije raw

Wo wo

Too many things I dey think, wo wo

I never talk anything, wo wo

Dem don dey do shakiti bobo

Hmmmm, on God


This life e sweet but e fit, wo wo

I pray to God make my blessings fall

This is not another chorus, just another bonus

Mr Nakademus said He wouldn't pay us

After all the work wey I put in for Lagos

I was wilding out and they thought they could tame us


Blame it on features, some underrated us

But it's only 'cause there's nobody that made us

I'm the one that's disturbing artistes on labels

After this I might book me a trip to Seychelles or Antigua


Ma lo pa mi na

Please do not compare an AK to a damn Luger

Alubarika, ni mo n gba proper

Used to take a bike from Mowe straight to Gbagada

Now you dey see me now?

G63s AMG, and my engine make the ladies go, "OMG"


And my tank always on full, e no fit empty

I've been thinking 'bout a lot and e too plenty

Wo wo

Too many things I dey think, wo wo

I never talk anything, wo wo

Dem don dey do shakiti bobo

Hmmmm, on God


This life e sweet but e fit, wo wo

I pray to God make my blessings fall

Big flex

Reset

Don't get it twisted

I'm still flexing

Thank God that we still flexing

Thank God that we still flexing

On the block and they still searching


Rich as fuck and we still stacking

Six bed mansion for this lekki and I no kill person

I came in a Benz o and a Mustang o, blowing up the endo, shit is hard (and I no kill person)


Said she wanna tango, never gon' let go

I know 'em when I look her in her eyes

Omo make nothing worry me

Just touch down from oversea

When e no fresh nobody see

Talk to me nice, not authority

Moving with currency, I'm on that foreign p


And if you don't know

Omoge po

Bebe n lo

I no dey take them too serious (Mmhmm)

She say she love my new lifestyle

Thank God say she no know me before

Back when things, wo wo


Too many things I dey think, wo wo

I never talk anything, wo wo

Dem don dey do shakiti bobo

Hmmmm, on God

This life e sweet but e fit, wo wo


I pray to God make my blessings fall...

Comments