Lyrics: Di’ja - Yoruba Demon

This post contains the correct lyrics of the song
titled “Yoruba Demon“ by Di’ja.Lyrics: Di’ja - Yoruba Demon
(Aahhnnn ooooo, Aahhnnn ooooo)
(Aahhnnn ooooo, Aahhnnn ooooo)
Yeah
Everyone dey find that somebody yeah yeah
Wey be say e go make their life complete
I been think say, I find somebody
Wey go make me spend my money
Make me come dey do like zombie
But he make a fool of me
Tell me who tell me make I fall in love o
Who tell me make I fall for you o(baby o)
(aahhnnn)
Yoruba demons(aahhnnn)
You can never see them coming(aahhnnn)
Dem go play you like ping-pong(aahhnnn)
When you see them, better start running (aahhnnn)
Yoruba demons(aahhnnn)
You can never see them coming(aahhnnn)
Dem go play you like ping-pong(aahhnnn)
When you see them, better start running
I no-do no-do
You say make we dey go
Make we start to dey do
Before anything, he take baby oku
E say make I whine
Make I whine for the dough
Kututu kututu kututule
Tell me make I dance, Make I dance skeletun
I don put ma putumale
Tell me say you no love me
You break my heart for daylight(for daylight o, for daylight)
I wanna let you know, I still dey
I no doubt(I no doubt)
(aahhnnn)
Yoruba demons(aahhnnn)
You can never see them coming(aahhnnn)
Dem go play you like ping-pong(aahhnnn)
When you see them, better start running(aahhnnn)
Yoruba demons(aahhnnn)
You can never see them coming(aahhnnn)
Dem go play you like ping-pong(aahhnnn)
When you see them, better start running
When he tell me make I come(I go come)
When he tell me make I dance(I go dance)
When he tell me make I come(I go come)
Say make I dance(I go dance)
When he tell me make I come(I go come)
When he say make I dance(I go dance)
When he tell me make I come(I go come)
Say make I dance(I go dance)
Comments
Post a Comment