Lyrics: Dotman - Sweet Melody
This post contains the correct
word for word lyrics of the song
titled "Sweet Melody" by Dotman.
Lyrics: Dotman - Sweet Melody
Ahhhh,ahh
Sweet melody
Make the girl dem go crazy
Edumare don bless me
Na why some of dem jealous me (hmm)
Loba loba monarchy
Self dem hit fun won le energy
Omo na grace of God wey dey cover me
Won mi mo ma fa mo ni mo fokati
Ahh ye ye
Oh balance
Gbe Givenchy sori Versace
Omo to n so the girl em fantasy
Eni tan be lori ko lo n fara ki ah
Man don take over, man getting money
Gbogbo igba te ro pe iro ni
Man have being working
I'm steady balling
From London to New York City (woh, woh)
Sweet melody
Make the girl dem go crazy
Edumare don bless me
Na why some of dem jealous me (hmm)
Loba loba monarchy
Serve dem hit fun won ni energy
Omo na grace of God wey dey cover me
Won mi mo ma fa mo ni mo fokati
Ha!
Man don take over man getting money
Gbogbo igba tero pe iro ni
Man have being working
Man steady balling
From London to New York City (woh, woh)
(Instrumental)
Sweet melody
Make the girl dem go crazy
Edumare don bless me
Na why some of dem jealous me (yeah)
Loba loba monarchy
Self dem hit fun won le energy
Omo na grace of God wey dey cover me
Won mi mo ma fa mo ni mo fokati
Ahh ye ye
Stop!!
Song Written By:
Olatunji Oladotun Alade
Comments
Post a Comment