Lyrics: Poco Lee Ft Hotkid - Otilo “Izz Gone”
This post contains the correct lyrics of Otilo by Poco Lee featuring Hotkid .
Lyrics: Poco Lee Ft Hotkid - Otilo “Izz Gone”
Ladies and gentlemen gentlemen gentlemen
Izz gone! (Yo X!)
Otilo (Yo X!)
E don go
Oya sope otilo
No traces (sheeesh)
Otilo
Dey don dey carry me they go where I no know (Otilo)
Dey don dey carry me they go where I no know (Otilo)
Dey don dey carry me they go where I no know (gi-gi-giddem)
Hmmm, I can feel this vibration right in my head
E wan injure me
(Escala gba gba gbo)
Never believe when they say they gat you
Wan paro ni
Hmmm, 'cause I go high I go party till the night
Omo where my hennessy oo
We in the club all my people don dey (suuuuuu)
You can feel the energy oo
Ahn, oya sope otilo
E don go
Oya sope otilo (Izz gone)
Ahn, oya sope otilo
E don go
Oya sope otilo
Ahn ahn
Dey beef me I no talk
Dey get squad I get God
Dey wan test run me I no phor
Dey don set trap but I no fall
Won ti mo mi le every city
Mo fun wan leg over, mo yi won 360
Awon lo cele awa ni celebrity
Phone on dnd my nigga I dey busy
Hmmm, 'cause I go high I go party till the night
Omo where my hennessy oo
(Omo where my hennessy ooo ooo oooo)
We in the club all my people don dey (suuuuuu)
You can feel the energy oo
Ahn, oya sope otilo (see wahala o, see wahala o)
E don go (see wahala o, see wahala o)
Oya sope otilo (It's fuckin' gone, can't find it, sheeeshhhh!)
Oya sope otilo
E don go
Oya sope otilo
Ahn, oya sope otilo (Ladies and gentlemen gentlemen gentlemen)
E don go (Izzz gone)
Oya sope otilo
Ahn, oya sope otilo (No traces)
E don go (sheeeshhh)
Oya sope otilo
Dey don dey carry me dey go where I no know (Otilo)
Dey don dey carry me dey go where I no know (Otilo)
Dey don dey carry me dey go where I no know
Izz going (Otilo)
Izz gone
Otilo you can't find it
It's gone like a thief in the night, no traces
Yo X! Let's go!
Otilo
Comments
Post a Comment