Lyrics: Reekado Banks –Jeun To Da (JTD)


This post contains the correct lyrics of the song titled "Jeun To Da (JTD)" by Reekado Banks.    


Lyrics: Reekado Banks –Jeun To Da (JTD)


Verse 1


I say dis world e be small world 

But your papa no fit trek am


And you sabi everybody get one life 

And yes we want to flex am 


Suffer de yeah e surplus

But the people still de March on 

We never kpai we never go down 

Steady working till the sun up 

If d money e been sure us 

Wetin man go dey work for 

You don try, me sef I don tryy 


Chorus


Jeun to da si nu 

My brother my sister 

Jeun to da si kun 


You no lazy if you taya 

You don do the one you fit doo


My brother my sister 

Jeun to da si kun 

No kill yourself ’cause tomorrow still dey oh

You don do the one you fit doo


Verse 2


If you get chance to chop life 

My brother chop am well o

‘Cause u deserve am gan 

If you de work work work 


Sip, easy does it my brother man

My brother man

Rest assured that you’ve done all what you can dooo


Suffer de yeah e surplus

But the people still de March on 

We never kpai we never go down 

Steady working till the sun up 

If d money e been sure us 

Wetin man go dey work for 

You don try, me sef I don tryy 


Chorus


Jeun to da si nu 

My brother my sister 

Jeun to da si kun 

You no lazy if you taya 


You don do the one you fit doo 

My brother my sister 

Jeun to da si kun 

No kill yourself ’cause tomorrow

still dey oh

You don do the one you fit doo


Outro


Oooo

Jeun to da si kun 

Parara parara pararara 

You don do the one you fit doo 


My brother my sister 

Jeun to da si kun 

Yeaaahh na na

You don do the one you fit doo 


Big Fish!!!

Comments