Music + Lyrics: Reekado Banks –Jeun To Da (JTD)
Reekado Banks has released another new song titled “Jeun To Da” (JTD).
This is his third song of the year after the release of chart topping “Ozumba Mbadiwe” and “Section“.
The singer was recently featured on DJ Spinall’s new song titled "Top Mama".
Listen and read along to the correct lyrics of “Jeun To Da (JTD)” by Reekado Banks,don’t forget to share your thoughts about this song in the comment section below.
Lyrics: Reekado Banks –Jeun To Da (JTD)
Verse 1
I say dis world e be small world
But your papa no fit trek am
And you sabi everybody get one life
And yes we want to flex am
Suffer de yeah e surplus
But the people still de March on
We never kpai we never go down
Steady working till the sun up
If d money e been sure us
Wetin man go dey work for
You don try, me sef I don tryy
Chorus
Jeun to da si nu
My brother my sister
Jeun to da si kun
You no lazy if you taya
You don do the one you fit doo
My brother my sister
Jeun to da si kun
No kill yourself ’cause tomorrow still dey oh
You don do the one you fit doo
Verse 2
If you get chance to chop life
My brother chop am well o
‘Cause u deserve am gan
If you de work work work
Sip, easy does it my brother man
My brother man
Rest assured that you’ve done all what you can dooo
Suffer de yeah e surplus
But the people still de March on
We never kpai we never go down
Steady working till the sun up
If d money e been sure us
Wetin man go dey work for
You don try, me sef I don tryy
Chorus
Jeun to da si nu
My brother my sister
Jeun to da si kun
You no lazy if you taya
You don do the one you fit doo
My brother my sister
Jeun to da si kun
No kill yourself ’cause tomorrow
still dey oh
You don do the one you fit doo
Outro
Oooo
Jeun to da si kun
Parara parara pararara
You don do the one you fit doo
My brother my sister
Jeun to da si kun
Yeaaahh na na
You don do the one you fit doo
Big Fish!!!
Comments
Post a Comment