Lyrics: Master KG – Laleyi Ft. Joeboy
This post contains the correct word for word lyrics of the song titled "Laleyi" by Master KG featuring Joe Boy.
Lyrics: Master KG – Laleyi Ft. Joeboy
Wanitwa mos!
Ohh yeaaah yeah yeah yeaahhh!!
Unhh yeah!
I want to do what you want tonight
You want me as bad as I want you don’t lie
I get plenty of very good vibes
Anybody Wey no like am fit to move one side
Oh na the way Wey you Dey do me
E dey sweet me like movie
I like the way Wey you dey feel me
Very sure sey you go do me
Oh na the way Wey you Dey do me
E dey sweet me like movie
I like the way Wey you dey feel me
Very sure sey you go do me
Very sure sey you go do me
Laleyi Laleyi Laleyi
Oma bad
Laleyi Laleyi Laleyi
Oma bad
Laleyi Laleyi Laleyi
Oma bad
Laleyi Laleyi Laleyi
Oma bad
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha
Ehhh Ehhh
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha
Ah Ahhh
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right, just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right, just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right, just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right, just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right, just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right, just like that
Laleyi o
Laleyi o
Laleyi o ma bad
Laleyi o
Laleyi o
Laleyi o ma bad
Laleyi o
Laleyi o
Laleyi o ma bad
Laleyi o
Laleyi o
Laleyi o ma bad
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha
Ehhh Ehhh
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha
Ah Ahhh
Joe joe joe boy Pon deck!
Wanitwa mos . . .
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right, just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right, just like that
Song Written By:
Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
Kgaogelo Moagi
Comments
Post a Comment