Amina Lyrics By Mavins,Rema & Ayra Star ft Bayanni,Crayon & DJ Big N



This post contains the official correct word for word lyrics of the song titled Amina by Mavins,Rema & Ayra Star featuring Bayanni,Crayon & DJ Big N


Read along to correct word for word lyrics of this song,don’t forget to share your thoughts in the comment section below.





Amina Lyrics By Mavins,Rema & Ayra Star ft Bayanni,Crayon & DJ Big N


Vibes!!!!  

Mavin! 


Tell me if you’re available 

Me I wan link you girly o 

Me I no fit dey sololo 

Make we run our thing on the low 

Amina Amina 

Say na you wey dey ginger me now

Amina Amina 

Say na you wey dey ginger me now ahhh


Tell me if you’re available 

Me I wan link you girly o 

Me I no fit dey sololo (solo)

Make we run our thing on the low 

Amina Amina 

Say na you wey dey ginger me now

Amina Amina 

Say na you wey dey ginger me now ahhh


Hmmmm


Big bag, big vibes, big cheques and I kon wear knickers 


I wear my Jimmy Choo, drink booze

Wear my jimmy choos drink booze with my goons and sip on liquor


Pull up in a rover 

So fine dem go shout Jehovah

The money I dey chase am


Hey hey hey 

Ewiriwiriweriye 

Hey Ewiriwiriweriye 

Fine girl Asempete 

Come baby girl malo nogede 

Spekele spekeleeeeeeeeee


Why you dey form I go knack you ogede 

You go feel my thing inside your belle


Tell me if you’re available 

Me I wan link you girly o 

Me I no fit dey sololo (solo)

Make we run our thing on the low 

Amina Amina (ahh ahh)

Say na you wey dey ginger na

Amina Amina 

Say na you wey dey ginger na


Killy me killy me 

Killy me killy me killy me with body 

Ki killy ki killy hmm 

Ki killy ki killy hmm egbami 


Accident e accident e when you jam me 

I sabi vulcanizer wey go pump your tyre na me Bayanni


Ekelebe don burst o 

Kuku kill me kuku kill me o 

E be you I wan chop o 

They wan see me 

Them no fit reach o 

Wait na wait na 

E be you I Dey chase na chase na 

Girly make I hold your waist line (hmm)

Girly be my akanchwa

Come make I chop you like ofe sala (haaaa ) 


Your body na raise to power ten (haaaa)

Come make I give you the shower(haaa) 

When I pull up in the club with me guys 

You know say we fresh like bow wow (haaaa) 


O girl you dey make me dey mental (hmmm) 

Shebi I dey make you dey mara (mara)


Tell me if you're available

Me I won't leave you girly

Me I no fit do you *****

Make we run out thing on the low 


Amina ah Amina

Say na you wey dey ginger me now 

Amina ah Amina

Say na you wey dey ginger me now ah


Here we go 

This one goes out to the special ladies

You’re beautiful

You’re nicely made

And that’s facts



Song Written By:


Divine Ikubor

Oluwadamilar David Aderibigbe Oyinkansola Sarah Aderibigbe

Charles Chibueze Chukwu

Oladokun Abimbola Elijah 

Comments