Astray Lyrics By Balloranking


This post contains the official correct word for word lyrics of the song titled Astray By Balloranking.

Read along to correct word for word lyrics of this song,don’t forget to share your thoughts in the comment section below.




Astray Lyrics By Balloranking 


En en en

Eh eh eh


Yeah!


Day to day she just dey pray

Make I no go astray

E mi o de mo bi ma shey shey


Me just dey do am only my way

Everytime I dey tell am say I dey ok

Me wey mi eyes don see gobe

Huh huh


I’m just on the journey

Ma yo owo loro mi

I no wan go astray

You sabi everything before me

Capital GOD burn my pains away


Jah Lead me to places I've never

been

I dey make mistakes I be human

-- ---

bieng


Shomi from where shouldn't be

Tori anytime tinba woke na ur eye i

Dey see


Baba you know where I'm going you

know where I'm coming from

Iremember we never had it all

But her prayer dey dey for where

she no dey Enibalomo aumo eni

tokan


Day to day she just dey pray

Make I no go astray

E mi o de mo bi ma shey shey


Me just dey do am only my way

Everytime I dey tell am say I dey ok

Me wey mi eyes don see gobe

Huh huh


I’m just on the journey

Ma yo owo loro mi

I no wan go astray

You sabi everything before me

Capital GOD burn my pains away


Make I no go astray

Emi ode bi mashey shey ee

Do am only my way

Tell her say I dey okay o

Eye don see Gobe

Buh her pray dey dey for where she

no dey



Song Written By:


Balloranking 



Comments