Goat Lyrics By Erigga



This post contains the official correct word for word lyrics of the song titled Goat by Erigga.


Read along to correct word for word lyrics of this song,don’t forget to share your thoughts in the comment section below.





Goat Lyrics By Erigga


Habeg!!


Omo steady blazing

My menh 


Paper boi!

This stuff is becoming easy

menh too easy....


(Yung Blaq)


Habeg ....


Baby dance with the goat 

The goat wey dey feed una goat 

The Goat when your goat wan dey goat


Your goat know e goat she fit no tell

You eyahhh?!!


She wan fvck with the goat

The goat wey dey feed una goat

The goat wey dey goat una goat

Your goat know e goat e fit no tell you


Na me be the goat ...


Burburry silk

Anytime paper pull up


Kele no get patience

Bye bye good luck

Your pus*sy no be

-- ---

Good luck na money

We dey find here

Louis Vuitton collaboration 

With Nike air

Give her goyard if she go hard


Lost boy wan chop

No let am go bad

Discharge toke call gate for beckie


Everybody Dey fu*ck

Every body na so e

Be for Lekki


Same kele when no

Date me cos I no get ride

Nai em dey judge me

Waka say the

Boy too get pride


You no fit turn me to

Kanye we no dey

Beg you .....

Who dey sleep for

Hellfire no dey wear shoe


Baby dance with the goat 

The goat wey dey feed una goat 

The Goat when your goat wan dey goat


Your goat know e goat she fit no tell

You


Eyaaaaaah?!!


She wan fvck with the goat

The goat wey dey feed una goat

The goat wey dey goat una goat

Your goat know e goat e fit no tell you


Na me be the goat ...


Wake up early morning 

Light my igbo,oya your transfer

Don go Okpo come dey go


I need time to arrange how 

my day go go,

Your uber dey down

Pull my Burberry polo


How I dey live my life e no concern

you bros (e don tay wey i lost)

E no concern you bros


Erigga na talent

Dem no dey argue am,

No big feature for

The album but everywhere burst

If no be money you 

Dey talk e dey hard me


To concentrate na

Why I no dey pick your call 

Nobody hustle reach

Man wey no like to beg


Wetin dey breed disrespect na 

"Make dem shake my leg'"


You see that word see finish na very

Big buffet only you dey serve

Your self na free you no dey pay


King of content

Wan follow me drag

How much your label budget


Baby dance with the Goat 

The goat wey dey feed una goat 

The goat when your goat wan dey goat


Your goat know e goat she fit no tell

You eyahhh?!!


She wan fvck with the goat

The goat wey dey feed una goat

The goat wey dey goat una goat

Your goat know e goat e fit no tell you


Na me be the goat ...


This na the third you

Dey say your bro dey rap


I understand but no be that one bring

me come 


l just wan do Champagne enjoy follow fine girl dance 

You no understand

Na enjoyment nai em bring me come


Too many fine girls

Here follow one her line

Nyash dey shake exactly 

Watin bring me come 

Na club l come no be artiste 

I find come sign


You no understand na enjoyment

Na em bring me come 


Na me be the goat!!



Song Written By: 


Joeblaque

Eerhiga Agariubie

Comments