Lambo Lyrics By DJ Tunez


This post contains the official correct word for word lyrics of the song titled Lambo by DJ Tunez.


Read along to correct word for word lyrics of this song,don’t forget to share your thoughts in the comment section below.





DJ Tunez & Amexin – Lambo Lyrics


Lambo 

Lamba!!


All the girls for the zanga

Americana Designer 

Original for bonanza 


Lambo 

Lamba

All the girls for the zanga

Americana Designer 

Original for bonanza 


Girl you too fine, other beauty na minus

Girl The joy wey I getti for you when you whine am

(Whine Am!!!)

Africa

America to Jamaica 

Hmm


Sokoto girls Dem no know where you come from

On a J J J 

I they dey they dey


I dey knack container 

E dey clay clay clay

On a J J J

I they dey they dey

I dey knack container 

E dey clay clay clay


Lambo 

Lamba

All the girls for the zanga

-- ---

Americana Designer 

Original for bonanza 


Lambo 

Lamba

All the girls for the zanga

Americana Designer 

Original for bonanza 


Killing me Personal Personal

Omo Regina Regina

For this otesina tessina 

Tessina Tessina


Olomi sera sweeter 

The love dey bo bo (So!!!)

No time to dey fancy the Odo

You know the boy is sweeter inside the wor wor


(Inaudible) .......


Girl you too fine, other beauty na minus

Yea

The joy wey I getti for you when you whine am

(Whine Am!!!)


Africa, America to Jamaica (Jamaica !!!)

Hmm

Sokoto girls Dem no know where we come from


Lambo 

Lamba

All the girls for the zanga

Americans Designer 

Original for bonanza 


Lambo 

Lamba

All the girls for the zanga

Americana Designer 

Original for bonanza

Comments