Lova Lyrics By Lade ft Crayon - Lova



The song titled ‘Lova’ is the 2nd track off Lade’s new EP titled Merchant of melodies.


Read along to the correct word for word lyrics of Lova by Lade featuring Crayon,don’t forget to share your thoughts about this song in the comment section below.





Lova Lyrics By Lade ft Crayon - Lova


Ladé

...

Lade 

Signal 

I heard that u are looking for lade ooo 

So many kele wey dey inbox you 

And I dey fear sometimes make dem no go injure you 

You no say na me wey dey confront you 

So baby free up your mind you know say I dey for you 

Girl no be lie you amaze me 

You in my life is a blessing eh ooo 

I no get reason to check you ehh 

I no fit leave dem no born me well 

Ohh ohhh ohh 


Me I love her love 

Love her love

I love her love 

Oh my baby ehh X2 

Cray way 

Ni aro tukutuku 

mo ti ji n si 


.................


Comments