MMBM (Money Must Be Made) Lyrics By Berry Tiga



This post contains the official correct word for word lyrics of the song titled MMBM (Money Must Be Made) by Berry Tiga.


Read along to the correct word for word lyrics of this song,don’t forget to share your thoughts in the comment section below.






MMBM (Money Must Be Made) Lyrics By Berry Tiga


Berri wey dey sing song yeah..


Yo X!


I don come with another one

(Gi-Giddem)


Charlie I dey hustle

I dey live my life

Odeshi God confirm me

I no fit kpai

Even Dangote sef omo him still dey grind

Na why me I focus I no think am twice


Ah......

O gozirim m agozi

I’m living my fantasy

Na only God dey cover me

Steady o no dulling


O gozirim m agozi

I’m living my fantasy

Na only God dey cover me


Money must be made o

Made o

Made o

Money must be made o

Made o

Made o

Money must be made o

Made o

Made o

Money must be made o

Made o

Made o

Money must be made o


Ogbeni iya lo ma je

Sho ra ko ma lo pe

Why you wan give me five percent

Before you use me l go use my sense


No send nobody father

I dey find my raba

I no like sapa

Bad energy oya back to sender


Ah......

O gozirim m agozi

I’m living my fantasy

Na only God dey cover me

Steady o no dulling


O gozirim m agozi

I’m living my fantasy

Na only God dey cover me


Money must be made o

Made o

Made o

Money must be made o

Made o

Made o

Money must be made o

Made o

Made o

Money must be made o

Made o

Made o

Money must be made o


Yo X!

Gi ...

Gi .....


Gi - Gidem!!



Comments