Music + Lyrics: Odumodublvck - Picanto ft Zlatan & Ecko Miles




Sensational rapper Odumodublvck has released a hot new track titled ‘Picanto’.

The talented rapper recruited Zlatan Ibile and Ecko Miles.

Production credits goes to Jimoh Soundz.


Listen and read along to the correct word for word lyrics of "Picanto" by Odumodublvck featuring Zlatan & Ecko Miles,don’t forget to share your thoughts about this song in the comment section below.





Lyrics: Odumodublvck - Picanto ft Zlatan & Ecko Miles


They know I came (ayyyyy)

In a picanto 

(Kapaichumarimarichopaco casablanca d catamatoca hastalavista gidddem!!!)

100 Men dey my dommot

Kosi gateman

You go contact o


They know I came

In a picanto

100 men Dey my dormot (Native!!)

Kosi gateman

You go contact o


Wey wey.. 


Wey dem

Fall out

Who goes?

Check out

Nack am

Dull am

Jam am

March am...  

Wey dem? 

Fall out

Who goes?

Check out

Nack am

Dull am

Jam am

March am .... 


We squeeze 

We March (mad boy)

They tench o 

(common!!! Comot body ... disembark dia!!)

We Dey observe

Dey go discharge ( U Dey... common!!)

We Dey CANTAB eh


Wetin I go do for you

Ayoooo!


Tesh gimmie cloth

Make I denge pose (praaaaa!)

Before we go March I go sip AGBO (fiiiiiii!)

FIZO Dey my back Dey mole igbo

Shayo Dey the room

Desperado Na why we mezebu


The bargar wey been

Scatter settings for my city

Coti been dey find am all along (e go jogodo)

Today we go pump am

Load dem

Shank am

E no go fit to breath (phrasss)

-- ---


The bargar wey been

scatter settings for my city

Coti been dey find am all along

(How many how many)

Today we go pump am,load am

Shank am,e no go fiti breath


They know I came In a picanto

100 men Dey my dormot (I came)

Kosi gateman

You go contact o (200 men)


They know I came

In a picanto ,100 men Dey my dormot 

Kosi gateman (Bile...Ayii!!)

You go contact o


Bottega wey Dey my face

No Dey see enemies (see!)


That plenty money

Must be made by any means (yes!!)


Abi your papa no go

Like DENGE po

Inside rolls royce

With two bad bit@ches 

From Miami


Ebelebe na who come correct

Dey get padi (yes o!)

Number wey your sister Dey call

Sugar daddy (ewooo!)


Odumodu na who

we see korokoro

When we Dey soak garri

Such a guy

We must gather garri (yes o)


You go fear

When you see cartel (eh!)

When we started (eh!)

Dem look us less (eh!)

Child of the man (eh!)

Now everything bless (eh eh eh!)

Now popo stop me

Say e sabi person

Money and fame don Dey my eye

Since like 13


Booyaka booyaka!

When we enter

When we scatter

Sta@b anybody with

My cloak and dagger


Ta gba gbori wole

Omo ase

Oma japa

Make nothing join me

Join me with sakpa!


They know I came

In a picanto

200 men Dey my dormot 

Kosi gateman

You go contact o


ABOBI roll the kpoli make I kprass

I no get time to partake

Na HIN make I ask

Na the RABBA Dey my mind

I no need to cast

I don grind

I don find

I no too dey cap


E be like say,the thing don cast

E be like say,your kele don kprass

She go jogodo

Drop better high she go follow go

Ehhh!


Secure the bag and gbese hey

Throway for nyash and face, bullet

Today na craze by craze

We go soft and

Kele Dey crash my place

l go fu@ck now

l go pluck down


Egooo necessary

Owo necessary....



Song Written By:


Edison Ogums 

Ojogwu Tochukwu 

Temidayo Omoniyi

Comments