WYFD Lyrics By Lyta & DJ Zeeez
Talented artist Lyta has teamed up with DJ Zeeez to release a new song titled WYFD.
Read along to the correct word for word lyrics of WYFD by Lyta & DJ Zeeez,don’t forget to share your thoughts about this song in the comment section below.
WYFD Lyrics By Lyta & DJ Zeeez
Ye ye ye, (DJ Zeeez)
Here we go again
We don come back againi o
Thank God say we dey pray
Biko where I for dey
Oh na na na na
Mo kigbe Hoza (ye ye ye)
Thank Jehovah na (Thank Jehovah na)
Oh oh oh
I no know why dem dey vex
I no know why dem para
Shey we gather dey the game
We dey hustle for the raba
Them just like to dey pariwo
To dey polongo oh oh
Make you tell me wetin I no know
Wetin dem no know (yeh yeh)
Wetin you fit do wey this my people no go carry talk o
Ko le tewon lorun
Kole tewon lorun
Kole tewon lorun
Wetin man fit do
Wetin man fit do
Wetin man fit to do oh
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun
Won lo to jo meta
Ti won ti ri mi
Wo'n kigbe Lyta
Shebi God don do am for you o no yawa
Oriburuku back to sender
Won lo to jo meta o
Wo'nki wo'n kigbe Lyta o
Shebi God don do am for you o no yawa
Oriburuku back to sender bye bye yeah
Oh oh oh
I no know why dem dey vex
I no know why dem para
Shey we gather dey the game
We dey hustle for the raba
Them just like to dey pariwo
To dey polongo oh oh
Make you tell me wetin I no know
Wetin dem no know (yeh yeh)
Wetin you fit do wey this my people no go carry talk o
Ko le tewon lorun
Kole tewon lorun
Kole tewon lorun
Wetin man fit do
Wetin man fit do
Wetin man fit to do oh
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun
Wetin you fit do wey this my people no go carry talk o
Ko le tewon lorun
Kole tewon lorun
Kole tewon lorun
Wetin man fit do
Wetin man fit do
Wetin man fit to do oh
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun
Wetin you fit do wey this my people no go carry talk o
Kole tewon lorun
Kole tewon lorun
Kole tewon lorun (Zeeezu)
Wetin man fit do
Wetin man fit do
Wetin man fit to do oh
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun
Songwriter:
Opeyemi Babatunde Rahim
Comments
Post a Comment