Amazing Grace Lyrics By Oritse Femi
This post contains the official correct word for word lyrics of the song titled Amazing Grace by Oritse Femi.
Read along to the correct word for word lyrics of this song,don’t forget to share your thoughts in the comment section below.
Amazing Grace Lyrics By Oritse Femi
Oritse Femi oooooo
Wow majekin lolori ko mi oh
Wow wow wow wow wow ye
Shower your blessings on me oh
Lord the amazing graceee oh
Shower on us right now and everyday
Lord the amazing grace oh ... sin don Too Much inside our vein
Omo the way this world dey go
I don dey fear oh no ye
Put your ears everywhere na dirty things
You go dey hear hear,so many dirty Things you go dey hear
Omo I dey wonder whether if this world Won come to an end o so many things You dey hear
So many things wey I dey see my mind No forget
My mind dey fear oh
Earthquake hurricane killing people Everyday
Na bablon wey nokoro for this
Naija wey we dey
This our religious crisis na serious gbege
Na bad government dey lead my people astray ...
Some are working everyday but our salary dem no dey pay
Some dey do juju because their maga no Dey pay
God the love wey you get for us make You no let am fade away we dey beg Baba loke make you
Come show me the way
Lord the amazing grace oh
Shower on us right now and every day
Lord the amazing grace oh sin don too
Much inside our vein
Lord the amazing grace oh
Shower on us right now and every day
Lord the amazing grace oh sin don too
Much inside our vein
I don fed up and tire to this
World of vanity
Leaders killing theirselves because of Royalty
People starving and dieing in the land of Vanity
Disaster has taken a hold of their land and property
The youth are practicing cultism and Terrorism
Many are called away to join suicide Bombing
Do anything through militant and Talibanism
Almighty God come to our rescue Sharparly oo...
Moni aye le oh aye le oh
Ayae le oh eniyan shoro
Oritse mi oh oh oh
Maje kori komi oh oh oh
Lord the amazing grace oh
Shower on us right now and every day
Lord the amazing grace oh sin don too
Much inside our vein
Lord the amazing grace oh
Shower on us right now and every day
Lord the amazing grace oh sin don too
Much inside our vein
Lord the amazing grace .....
Comments
Post a Comment