If Lyrics By T Dollar

 


This post contains the official correct word for word lyrics of the song titled If by T Dollar


Read along to the correct word for word lyrics of this song,don’t forget to share your thoughts in the comment section below.





If Lyrics By T Dollar 


O na, na, na

Whoa, whoa

O na, na, na


Nobody know wetin eyes don see

E no easy my Brody

Hustle everyday no sleep

Kama bale gba shenking

Mama tell me say make I no Dey rush

Say one day e go reach my turn

Huh uh, but them no even notice

Say Boi just Dey work e no sleep

Plenty money just Dey come my way

Korimi jowo ma sunle

Emi ofe toshi laye mi


Nitori owo ni mofi sanle

One time I don try I'm still trying

Strive hard with no cash I'm still smiling

And I know say I do bad things

Baba if e no be you

Man I phor don die tey tey

I phor don dey seke

Eleda dakun tete

Tete bamishe temi ko bosi

Bless me with plenty money

Sheybi you get plans for me


Nah you go do ham for me

So many many times I dey work

Pray to God say make e just better

Nah only you emi ko

If e no be God

Miole ma dabira

Awon kan wi Awon kan soo

Making money nah the sure plug

Awon tan gbo temi gan won po

If I don reach my bus stop

Make you answer


Cos I dey try I dey work hard

Make my time reach here fast fast

E no go good if I suffer

If e no be you baba God

Many things I can't talk

Protect me from bad ones

Make them no go know my password


Baba if e no be you

Man I phor don die tey tey

I phor don dey seke

Eleda dakun tete

Tete bamishe temi ko bosi

Bless me with plenty money

Sheybi you get plans for me

Nah you go do ham for me

Olu mix on the mix

Comments