Abracadabra Remix Lyrics By Rexxie Ft Wizkid,Skiibii & Naira Marley

 


Abracadabra Remix Lyrics By Rexxie Ft Wizkid,Skiibii & Naira Marley


Yo!


The Flame ... 

Abracadabra

So so sweet like Ofada

They think they’re bad but I’m badder

Big Vibes!


Fine girls for my bed (bed)

And you know oil dey my head (head)

Ten girls for my bed (bed)

All of dem naked undressed 


Who you know who dey ball like this?

(Who you know?)

Who you know wey dey spend like this?

(Who you know?)

I get money pass sea

Starboy wey dey ball pass beans!


Abi ki n pe Wizzy?

Wizzy? Mad person!

Gunners la wa o

Don’t text me!

If you try omo wa sesin!


Po-po-po-po

Let the money talk talk talk talk talk

Girls dem dey twerk twerk twerk twerk Twerk

When we enter we pop

pop pop pop pop! 


Abi kin pe Rexxie

Rexxie world best

Blue jersey, I’m not Chelsea

Gunners la wa, no testing 

Don’t call me, don’t text me (helllooo)


Dayan mo, know person

Make person no shesin

Marley Naira, known person


Abracadabra,

So so sweet like Ofada

Abracadabra

They think dey bad, but I’m badder

Your fada!


Abracadabra,

So so sweet like Ofada

Abracadabra

They think dey bad, but I’m badder

Your fada!


Them wonna, let’s go

They wonna, Disco

Them wonna, let’s go

They wonna, Disco

Them wonna, let’s go

They wonna, Disco…


Fine girls for my bed

Escala too fly like a bird

Cause oil dey head

When the ladies see me them dey twerk

Who you know wey fine like this? (who you know)

Who you know wey fresh like this?

(Na who you know)

Cause I dey chop like king

Haters can suck my d


Walking, I’m walking, you walk past

That’s when I saw that you got fat as^s

As^s so fat, I sat back


I wanna give you papapa

Papapa, Papapa,

Yodi simi omo alhaja

We belong together ma jia ja

We belong together ma jia ja!


Abi kin pe Rexxie?

Rexxie, Rexxie world best

Blue jersey, I’m not Chelsea

Gunners la wa, no testing

Don’t call me, don’t text me


Hello! da yon mo, no person

Make person no shesin

Marley Naira Known person 

Comments