Back To Sender Lyrics By Skiibii



Back To Sender Lyrics By Skiibii


Let's go

Skiibii


All is in order, ayy (yebo)

I want to pop Champagne (yebo)

But, they want to block my way, ayy

Back to sender, yeah-yo

Awon to s'oro bi professor

Won bere kilo fe soh


Inna the zanga, they feel my song (they feel my song)

Oh-ahh (oh-ahh)

She say she feeling the boy,she want to enter


London l'alo fun osu mefa

I be that young boy from Ojuelegba

(Small boy turn biggie man)

God cover me, back to sender


She say she feeling the boy,she want to enter (she want to enter, ay)

London l'alo fun osu mefa


I be that young boy from Ojuelegba

(Small boy turn biggie man)

God cover me, back to sender

I carry city for my shoulder (yebo)

Escala, omo toh da (yebo)

You know I be one man soldier


Cause Blood of Jesus cover me (Blood of Jesus cover me)

N'igboro won wa, won le, won o ba

N'igboro wan pa Kamasutra

Ti mo ti hustle pa

Mo ya fi won buga


I wan chop my life with no regrets (I wan chop my life with no regrets)

All of my guys dem know me wella (all of my guys dem know me wella)

T'oba ni ke j'aye lo, j'aye lo non-stop, ego, surplus


Bebenlo, billi, billi, billi'-'bion

L'ale ana yen nibo l'owa?

Nibo-o l'owa

She say she feeling the boy,she want to enter (she want to enter oh-oh)

London l'alo fun osu mefa

I be that young boy from Ojuelegba

(Small boy turn biggie man)


God cover me, back to sender (yi-yi-yi)

She say she feeling the boy,she want to enter (she want to enter, ay)

London l'alo fun osu mefa


I be that young boy from Ojuelegba

(Small boy turn biggie man)


God cover me, back to sender


Tige-tige-ge

Tige-tige-ge

Tige-tige-ge (mm-yeah)

Tige-tige-ge (e ma j'ajo)

Tige-tige-ge (Swaps)

Tige-tige-ge (Swaps)

(God cover me, back to sender)


Mystro Sugar! 

Comments