Bend You Lyrics By Omah Lay


Bend You Lyrics By Omah Lay


I don't like when you sober

You know that

I like e the wet panties

The ones from river Jordan

Or an ocean ..


The ones from the Atlantis

Wey fit e swallow the owner

Like Jonah

The girls from the Caribbean Sea

Wey fit e take the boner

Till e go down


Hand it over

To the owner


Make I bend you (ooh)

Bend you (ooh), bend you (ooh)

Bend you 'til you say e don do (ooh)

(Ooh) 

Bend you (ooh), bend you (ooh)

Bend you till your mother call you (ooh)

(Ooh)


Bend you (ooh), bend you (ooh)

Na you go talk wetin you come do

(Ooh)

Bend you (ooh), bend you (ooh)

Bend you, ahh (ooh)


Father help me

I hit that pus^sy motor accident

Road wey lead to happy ending

E no dey hard to kill person

And she knows it all

We got a secret, she no go talk


The things we do when we lock the door

That shit is poison, no antidote

I put my all in till I see evidence

For her face and her leg e dey shake


Like say she get epilepsy

She say the taste is a sweet and e bitter

At the same time peppermint

Crocodile teeth, Skillibeng

Yes, my thing strong, no fit bend o

And my face I innocent ...


Until I bend you

Bend you (ooh), bend you (ooh)

Bend you till you say e don do (ooh)

(Ooh) 

Bend you (ooh), bend you (ooh)

Bend you till your mother call you (ooh)

(Ooh)

Bend you (ooh), bend you (ooh)


Na you go talk wetin you come do, ooh

Bend you, ooh, bend you, ooh

Bend you, ahh ...

Comments