Call Of Duty Lyrics By Zinoleesky

 


Call Of Duty Lyrics By Zinoleesky


Oya, oya, delete

Drink garri, welda your brain go calm down

I dey smoke igbo

Mmh, mmh, mmh (Niphkeys)

Uhhh


I be person pikin, I get feelings too

My mind is split in two

I love you, but I love Simbi too

Girl, you can just tell me if you want Jimmy Choo

Simbi got a Louis too


So many other guys wan chill with you

Now I just want to marry her

Wan buy her designers

Check your window, ka rira

It's been like four days ta rira

I don upgrade my terminal

Two shorties ma pami now


You know say me I sabi now

My song is sweet like Ribena

Mummy and daddy n jo

Boys and girls n jo

Omode pelu agbalagba

Oloyun ton lo si antenatal

Anywhere me I go

Say dem love my flow


Dem say Zino get lamba

Omode wey get raba (ah)

I'll be inside playing Call of Duty

Loving you be my call of duty

Say for loving two, I'm guilty (this is all I'm wanting)


She thinks all I want is s^x

And it doesn't make her upset

Girl, you have to bring your friends

Cause they all have to meet my friends

And we have a show by ten


So we have leave by then

Who I be, dem no get idea

Cause I no dey too show myself

Now I just want to marry her

Wan buy her designers

Check your window, ka rira


It's been like four days ta rira

I don upgrade my terminal

Two shorties ma pami now

You know say me I sabi now

My song is sweet like Ribena

Mummy and daddy n jo


Boys and girls n jo

Omode pelu agbalagba

Oloyun ton lo si antenatal

Anywhere me I go

Say dem love my flow

Dem say Zino get lamba

Omode wey get raba (ah)


Ahhhhh ...


Poltergeist and sneak up on you

Me I no fit give up on you

Abi make I use ninja

Baby, ma bami ja

Inside playing Call of Duty


Loving you be my call of duty

Say for loving two, I'm guilty


Timmyjay on the track ... 

Comments