Holiday Lyrics By Rema



Holiday Lyrics By Rema


Another banger!


First you go be the bad guy

Then you go be the actor

Because I wan feed my family

Na im make me thief my own guy laptop

Came out alive omo me I thank God


My money big, you go need tractor

If e be say you wan carry my weight

You go need new gym instructor

Straight out of Benin

I drop Rema EP 2019 


They think say the gbedu go finish

My music is traveling

From India to Asia to Berlin

The thing wey bin pain me

Be say una no wan be believe


I will never forget the time 

Wey bad belle dem cast us away 

Fast forward to today

Every day na holiday

Every day say na holiday

Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey

Me and my guys we dey chill we dey kpor kpor (kpor kpor)

Say we no dey ball o (ball o)


Say my circle chekele but we go give you last card check up

Make you no hate, make you pray for the abili, abili

Ability to catch up

No calculator fit count my surplus

Ema to jó mi mo nshako

Many nights wey I no sleep, wey I no sleep ..

One hit I go oversea


Still many people dey laugh me

But I steady believe, one favor please

Keep my family strong for me

God I dey on my knees

Straight out of Benin

I drop Rema EP 2019 

They think say the gbedu go finish

My music is traveling

From India to Asia to Berlin

The thing wey bin pain me

Be say una no wan be believe

I will never forget the time 


Wey bad belle dem cast us away 

Fast forward to today

Every day na holiday

Every day say na holiday

Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey

I will never forget the time 

Wey bad belle dem cast us away 

Fast forward to today

Every day na holiday

Every day say na holiday

Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey 

Comments