Konongo Zongo Lyrics By Black Sherif

Konongo Zongo Lyrics By Black Sherif


Why so serious

No no no no


I pray to God for times like this aswear my papa

I no fit lie you like koti I work so harder

I go wayward for what I need Kwaku mantie obiaa


It's me and my gvng we never speed kakra kakra noaa

They say I stubborn cause I no go their way

And I don't know why they pissed off when I'm running my race

It's getting them fuvcked up they ain't catching up with my pace


I'm not to be slept you go wake up na wayɛ late

Don't stop oh my jiggy blacko

I tell myself these words every time on the road

And I'm still grinding cuh it's do or die where I'm from

Kwaku the black sheep no dey give up no way


I run from house to chase the guala my jigga

Plenty calls efri me fie nso mannfa da

Them vex me taya for my house but I no mind

I never gree make petty complains pull me back


Who no know me no know me

Ask who know me say who I be

I no dey open up to nobody

I keep my yawa to myself my guy it's only me

Who no know me no know me

Ask who know me say who I be

I no dey open up to nobody

I keep my yawa to myself it's only me


Trapper kɛseɛ pahn from a small city

Konongo Zongo 18 mu hɔ aa na me mefri

Ɛnnyɛ deɛ mentee bi da ne kɔ wakyi

Anaa gye na shishi bi, sɛ woyɛ fine aa wadidi

Menni sabali koro pɛ wɔ makoma mu

Bie mu na menkɔ o aniɛden saahn gyesɛ mawu


Thousand nig^gas on my neck nanso mannwu

Gyina me nan so sann kosi time aa yagyinaa mu


Who no know me no know me

Ask who know me say who I be

I no dey open up to nobody

I keep my yawa to myself it's only me

Who no know me no know me

Ask who know me say who I be

I no dey open up to nobody

I keep my yawa to myself it's only me ..

Comments