Oga Mi Sir Lyrics By Hotkid
This post contains the official correct word for word lyrics of the song titled Oga Mi Sir by Hotkid.
Read along to the correct word for word lyrics of this song,don’t forget to share your thoughts in the comment section below.
Oga Mi Sir Lyrics By Hotkid
Oga Mi Sir ...
Shey Jeje make you no get issue..
Shey Jeje make you no get issue (Yo X)
Shey Jeje make you no get issue
Shey Jeje make you no get issue
You wey dey make money and you no dey show your people
love
(See my brother you be broke as^s nigg^a)
You wey dey make money and you no dey show your woman love
(You be player, eyan bundesliga)
Bo hun e
Kora benz
Kora Porsche
Kora vela (Nebo)
To ba lowo lo wo
Make you do boys better
Bo hune
To lo club
Gbe omo meji
Cindarella
To ba lowo lo wo
Make you do boys better
Ehhh ...
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
No be everytime you go give (Normally)
But if E dey make you try give
Because love you neighbour as yourself
(Oga Mi Sir )
But not more than yourself
So no do pass yourself Sugbo! (Giddem)
But wey get wey no carry your guys along
(Moni gbagbo pe oshi maa set fun awon na)
And you wey shenk your nigg^as ofin won gaso
(Moni gbagbo pe oshi maa set ni gba kan)
Bo hun e
Kora benz
Kora Porsche
Kora vela (nebo)
To ba lovwo lo wo
Make you do boys better
Bo hune
To lo club
Gbe omo meji
Cindarella (Nebo)
To ba lowo lo wo
Make you do boys better
Yeiiii! ....
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Oga mi sir
Shey Jeje make you no get issue..
Shey Jeje make you no get issue
Shey Jeje make you no get issue
Shey Jeje make you no get issue
Gi ....Giddem!!
Comments
Post a Comment