Ojemba Lyrics By Phyno Ft. Olamide


Ojemba Lyrics By Phyno Ft. Olamide


Mad oh!


Hmmmm

Wa!!!

Oluwa cover me oh

Man no fit be God oh

They wan make I slow down oh

But I no go look back oh ..


Ọ kwa Chukwu na-enye oh

E dey sweet me for belle oh

Ife o sọlụ fa mebe oh

Abụkwa m ojemba enwe ilo

God cover me for my front and my back oh (Ojemba enwe ilo)


You wish me to fall, I go jump, I go pass oh (Ojemba enwe ilo)

Chasing the bag, ife anyị na-achọ bụ ego mbute (Ojemba enwe ilo)

No weapon fashion against me shall prosper oh (Ojemba enwe ilo)

This little light of mine oh, I'm gonna let it shine oh


See wetin God don design oh (Ojemba enwe ilo)

This little light of mine oh, I'm gonna let it shine oh

See wetin God don design oh (Ojemba enwe ilo)

If I fall, I rise, I got my eyes set on the prize

You know say shoe get size

And all my shoes na designer


Heavy is the head wey dey carry the crown

Omo, my shoe no go fit any man

Even if I dey for dungeon or underground

Oluwa cover me anytime

And if you snooze, you collect

And if you loose, dem forget you, my guy, you go quench

So many goons for my set

Many goons wey dey para

Wey dey zazu for the bench oh

We can't stop, we carry shinning armor

On our way to Zion


All my guys them be Lion

Mo ti ya wan

God cover me for my front and my back oh (Ojemba enwe ilo)

Obstacle come, I go jump, I go pass oh (Ojemba enwe ilo)

See, no looking back, ife anyị na-achụ bụ ego mbute (Ojemba enwe ilo)

No weapon fashion against me shall prosper oh (Ojemba enwe ilo)


Anyị ga na-eje eje, na-abata abata oh, ewoo (Ojemba enwe ilo)

And fa ya na-akụ aka ma anyị bata abata oh, ewoo (Ojemba enwe ilo)

Gwa onye na-ewe iwe, ya belụ ebelụ, ewoo (Ojemba enwe ilo)

No weapon fashion against me shall prosper oh (Ojemba enwe ilo)


This little light of mine oh, I'm gonna let it shine oh

See wetin God don design oh (Ojemba enwe ilo)

This little light of mine, I'm gonna let it shine oh

See wetin God don design oh (Ojemba enwe ilo)

Comments