Peace Lyrics By Mohbad

 


Peace Lyrics By Mohbad


Wetin be this one like this

Been through many things

Many many gists

But, I still find my peace


Imole


Oh-ah

I do like say me I no dey see

Like say I no dey hear

Which kind person be this


Oh-ahh


Wetin be this one like this

Been through many things

L'ati aye Genesis

I will be dealing with frenemies (frenemies)


Survivor (survivor)

Mio ni gba (mio ni gba)

Money chaser, faster than a bullet

Flying like a rocket

Badman wey never rest


King of South and the West

Faster than a car

Won fe ba mi saa

Faster than a Benzo


Ijebu lo l'ewe so

Bad vibes on lyrical (uh-uh, uh)

Bring in my sound, I'm so biblical, Olohun

Aiye toh l'okada, won de tun ni car

Dem wan tear your knicker

Dem wan to turn your teacher


Before you hammer, oh my nig^ga (oh my nig^ga), oh my nigga (oh my nig^ga)

You go dey when I no get ginger?

Oh my nig^ga (oh my nig^ga), oh my nig^ga (oh my nig^ga)


Shey you go dey when I no get raba

Cause my mama (cause my mama), Cause my mama (cause my mama) been praying for me say make I jere

Oh my bebe, oh my bebe (oh my bebe, oh my bebe)


Shey you go dey before my Surulere(kai)

, oh-oh, oh

(Iyawo mi sh'oda, o romipin?)

(O fi mi si'le, mon fa cigar)


(Kakiri l'odo awon aboki)

(Iru kileleyi mio fe gbo)


Oh-ah!


Wetin be this one like this? (oh-oh)

Been through many things

Many many gists

But, I still find my peace


Oh-ah


I do like say me I no dey see

Like say I no dey hear (like say I no dey hear)

Which kind person be this (which kind person be this)


Oh-ah


Wetin be this one like this

Been through many things

L'ati aye Genesis

I will be dealin' with frenemies 

(frenemies)


Survivor (vivor)

Mio ni gba (ni gba)

Money chaser, faster than a bullet

Flying like a rocket

Badman wey never rest


King of South and the West

Faster than a car

Won fe ba mi saa

Faster than a Benzo


Ijebu lo l'ewe so

Bad vibes on lyrical (uh-uh, uh)

Bring in my sound, I'm so biblical, Olohun

Aiye toh l'okada, won de tun ni car

Dem wan tear your knicker

Dem wan to turn your teacher


Before you hammer, oh my nig^ga (oh my nig*ga), oh my nig^ga (oh my nig^ga)

You go dey when I no get ginger

Oh my nig*ga (oh my nig^ga), oh my nig^ga (oh my nig^ga)


Shey you go dey when I no get raba

Cause my mama (cause my mama),  Cause my mama (cause my mama) 


Been praying for me say make I jere

Oh my bebe, oh my bebe (oh my bebe, oh my bebe)

Shey you go dey before my Surulere


uh-uh, uh

Iyawo mi sh'oda


Iyawo mi sh'o, (o fimi si'le, mon fa cigar)

(Kakiri l'odo awon aboki)


Timi Jay on the track!

Comments