Wetin No Good Lyrics By Idahams

 


Wetin No Good Lyrics By Idahams


My baby

You do me wetin no good oh

Wetin no good oh

My shawty

You do me wetin no good oh

Wetin no good oh

(Hot Idahams)


I jam this baddie for pool party

She getti vibes and she sabi

Na so we come turn to paddi oh

She getti bobo but I be bestie (I be bestie)

She sabi the thing

If the girly hold you, you go testify


My baby

You do me wetin no good oh

Wetin no good oh

My shawty

You do me wetin no good oh

Wetin no good oh


Ah, ah, ah, ah, ah, ah see kele

Ah, ah, ah, ah, ah, ah wahala dey

Ah, ah, ah, ah, ah, ah see kele

Ah, ah, ah, ah, ah, ah wahala dey


See body

Na CocaCola shape she carry

The girl fitty killy somebody

Baby abegi you put it on me

Annointing

See body


Na CocaCola shape she carry

The girl fitty killy somebody

Baby abegi you put it on me

Annointing


My baby

You do me wetin no good oh

Wetin no good oh

My shawty

You do me wetin no good oh

Wetin no good oh .. 

Comments