All For You Lyrics By Joeboy



All For You Lyrics By Joeboy


Yeah yeah yeah yeah


I think I drink too much


She wan, break up with her boyfriend cause of me

Sey na only me wey she want she no wanty nobody


She wan, break up with her bobo 'cause of me

Sey na only me wey she want she no wanty nobody


I don't feel like I deserve your love, oh baby

E no dey be like sey I deserve your love, oh mama

I know they feel like say I deserve your love, oh baby

It don't feel like I deserve your love, oh mama


Cause I'm all for you

Make you no fear don't you bother

Elele

Girl, I'm all for you

Make you no fear ko se normal


I can be that somebody, somebody

If you need this somebody

Baby, you can call on me

I can be your company, yeah


Somebody, somebody

If you need this somebody

I can be your company

Baby, you can call on me, yeah


She wan, break up with her boyfriend 'cause of me

Sey na only me wey she want she no wanty nobody


She wan, break up with her bobo 'cause of me

Sey na only me wey she want she no wanty nobody (Yeah-yeah-yeah-yeah)


I don't feel like I deserve your love, oh baby

E no dey be like sey I deserve your love, oh mama


I know they feel like say I deserve your love, oh baby

It don't feel like I deserve your love, oh mama


Cause I'm all for you

Make you no fear don't you bother

Elele

Girl, I'm all for you

Make you no fear ko se normal


She wan, break up with her boyfriend cause of me

Sey na only me wey she want she no wanty nobody


Joeboy pon deck!!

Comments