Count Me Out Lyrics By Joeboy


Count Me Out Lyrics By Joeboy


I know sey you dey think say me I no fit

You think sey me I no reach

But I see say you no notice

But I stand fit


Dem go talk

Dem fit to yarn all they wanna say

But I no send the nonsense

I'm too blessed

God dey my side so you can't stress me


As I reach here e be like magic

I know you don't understand it ye

I drop hit

I drop smash hit

And na so e go dey

I'm never stopping ye


As I reach here e be like magic

I know you don't understand it ye

I drop hit

I drop smash hit

And na so e go dey

I'm never stopping ye


Now you see me pon your television

Everything I do na their motivation

Good vibes and celebration

Keep it moving with determination


So ke ma lo wa o

Shine bright you can see from afar o

You can't hold me down mo ma ja o

Mo ma ja o ja o ja o


Sey you no fit count me out

So you no fit count me out

Just because I no dey shout doesn't 


Mean I don't know what I am about ye

No fit count me out

Motherfuc^ker no fit count me out

Cause I no dey shout doesn't mean I don't know what I am about o na

Comments