Gaza Lyrics By Patoranking & DJ Neptune


Gaza Lyrics By Patoranking


Yaaaa!!

Greatness!!

Wi...Wi...Wi...Willis giddem

Giddem


DJ Neptune

Hit me!


Every time I come around

Girl dem a show me love

Anytime I boogie down

The girl dem wan set it off

Who get money na him be the man

Who dey make the people discuss

Onyeoma jagaban

Yes! make you report


Follow me to Gaza

Gaza, Gaza, Gaza

Follow me to Gaza

Gaza, Gaza, Gaza

Oya wey the Ganja

Ganja, ganja, ganja

Push up on the lighter

Lighter, lighter, lighter


Udeme na my best friend pankololo

I just wan siddon dey shack kololo

No time to dey waste time jastololo

Gbedu wey dey burst brain Neptune jogodo!


Madness dey for the dance floor

Sweet girl wey dey whine say she want more

Covid no dey fear native doctor

Somebody go tell Kate Henshaw e choke


My mandi e restrict my airflow I panji

You give me 20 na still shandi

Nkechi dey whine am till 2:30

Fire, take am go higher

Plenty chikala want my bulala

Send me your aza, block me for plaza

If you want am follow me go Gaza


Follow me to Gaza

Gaza, Gaza, Gaza

Follow me to Gaza

Gaza, Gaza, Gaza

Oya wey the Ganja

Ganja, ganja, ganja

Push up on the lighter

Lighter, lighter, lighter


Every time I come around

Girl dem a show me love

Anytime I boogie down

The girl dem wan set it off

Who get money na hin be the man

Wey dey make the people discuss

Onyeoma jagaban

Yes! make you report


Follow me to Gaza

Gaza, Gaza, Gaza

Follow me to Gaza

Gaza, Gaza, Gaza

Oya wey the Ganja

Ganja, ganja, ganja

Push up on the lighter

Lighter, lighter, lighter


DJ Neptune

World best

Milla Mix


Wi...Wi...Wi...Willis giddem

Greatness republic

You already know

Neptune Record

Sound of Neptune!!

Comments