Odo Bra Lyrics By Patoranking Feat. King Promise


Odo Bra Lyrics By Patoranking Feat. King Promise

King King Promise ..


Oh No

Oh No

Oh No Oh No


Sweetie Sweetie

This our love feel so Brand new

Na only you I go dey chop

The okro soul in my banku

Ne nu nwanchuku kere nu nu

I just dey run follow you

And when you whine up your waist

All my body go dey want to dey do


Ah ye mama ye Oo

Ah ye mama ye

Ah ye mama yeeee

Ah ye mama ye

Ah ye mama ye O

Ah ye mama ye

Ah ye mama yeeee

Ah ye mama ye O


Odo bra bra bra

Odo bra bra bra

Odo bra bra bra

Odo bra bra bra

Odo bra [x8]


Mo bɛ hwɛ no

Me dɔ fo ye o

Nneoma wo ye me no saa na me pɛ o

Nti Ohemaa bra me n'kyɛn

Wo nim se me ne wo'a

Ewɔ lɛ tsio bɛn kɛ mi

Tsio bɛn kɛ mi

Min lɔ bi kaa tsɛ yea

Wey we go do

What you wanna do

Girl my loving ebe true

So for you love I'll be fool

Eyiye


Ah ye mama ye O

Ah ye mama ye

Ah ye mama yeeee

Eyeeah ye

Ah ye mama ye

Ah ye mama ye O

Ah ye mama ye

Ah ye mama yeeee

Ah ye mama ye O


Odo bra bra bra

Odo bra bra bra

(yɛ n'tɛm na bra fie wo'ate)

Odo bra me si bro (nwoooooo)

Odo bra bra bra

Odo bra

Me se bra

Eh Odo bra

Odo bra

Odo bro

Me se bro eeehhhhhh

Odo bra bra bra


I no go use you play oo

I no go use you play o

Since you come my way o

Na loving you everyday o

Fio fio

Baby fio fio

Min lɔ bi fio fio ooooo


Odo bra bra bra

Odo bra bra bra

Odo bra bra bra

Odo bra bra bra


Odo bra 

Odo bra 

Odo bra 

Odo bra 

Odo bra 

Odo bra 

Odo bra 

Odo bra ....

Comments