Runaway Lyrics By Joeboy

 


Runaway Lyrics By Joeboy


Ugh, I think I drank too much


Runaway

Oh baby please stay abeg no runaway from me

Cause I dey think about you night and day day day

Gimme love omo na shere ye ye


Girl I can't deny

It's a vibe anytime I look in your eyes

You hypnotizing me and it's not nice not nice not nice

Gimme love don't you runaway from me

Don't you runaway from me


Ma Gbagbe o

Jowo ma gbagbe

If another come your way

You go tell am say no way


Ma gbagbe o

Jowo na gbagbe

If another come your way

You go tell am say no way


You dey gimme peace of mind

When na you I get your time

Iwo lo mu nu mi dun

When the raba no dey

You promise sey we go dey fine


This love o money can't buy

Cause it's something so divine

Oh, quedate conmigo


Girl I can't deny (Can't deny you)

It's a vibe anytime I look in your eyes (In your eyes o)

You're hypnotizing me and it's not nice not nice not nice

Gimme love don't you runaway from me

Don't you runaway from me


Ma Gbagbe o

Jowo ma gbagbe

If another come your way

You go tell am sey no way

Ma gbagbe o

Jowo na gbagbe

If another come your way

You go tell am sey no way...

Comments