True Love Lyrics By Kel P

 


True Love Lyrics By Kel P


All of my money I go spend am on you my boo boo boo

Only you my boo boo boo

The love way I feel na true true true


Amarachuckwu no fit reach your type o my boo boo boo

I say even for club we go order 50 azul zu zu

For only you my boo boo boo

Shon gbo?


Girl you know I got you proper

Make you no dey shake

Mo love eh dada hmm

Make I drink you like custard

Sho mo kpe this loving wo mi Lara


Girl you know I got you proper

Make you no dey shake

Mo love eh dada hmm

Make I drink you like custard

Sho mo kpe this loving wo mi Lara

I hope that you with me


No be say I wan dey wash you Baebey

You will never see a guy like me ehnn

No do yanga yanga for me ehnn

I can’t help this feeling

Boshen se mi omo ma jigbe

Mo mu Kai Kai I no fit to behave


Omo yi omo komo omo yi omo komo

Yenko ye ehnn

Make I no lie girl your body oh

Give me likkle whine make I tumble oh (Da mo)

Omoge you for soji oh

Make you no go leave me for konji oh (Da mo)


Be like say you no sabi oh

I go dungbudungbu for your body oh (Da mo)

(Vibes)


All of my money I go spend am on you my boo boo boo

Only you my boo boo boo

The love wey I feel na true true true

Amarachuckwu no fit reach your type o my boo boo boo

I say even for club we go order 50 azul zu zu

For only you my boo boo boo

Shon gbo?


Girl you know I got you proper

Make you no dey shake

Mo love eh dada hmm

Make I drink you like custard

Sho mo kpe this loving wo mi Lara


Girl you know I got you proper

Make you no dey shake

Mo love eh dada hmm

Make I drink you like custard

Sho mo kpe this loving wo mi Lara

Comments