Soft Work Lyrics By Falz


Soft Work Lyrics By Falz


Ahn Abinibi you will know when we enter late ...

They say we dey show gan it's a dem habit


We no struggle to collect best artist

First class no be who collect extra sheet


Give ladies ecstacy, with our expertise

We calling shots but dem no dey get service


Wen we comot London we go check Paris

I dey smell envy, I detect malice

I don't care lifestyle you go fear lavish

Foreign girls in my house I dey learn Spanish


And the French girl tell me je m'appelle Gladys

I dey scope omoele till some bread vanish

But no be strain on my pocket 'cus we less famished


Ladies love made men and we established

Dem dey con find us lyk we herbalist

Dey wii chop our bobo if it's well garnished


We came through in that Mercedes

Ahn mama look at how we made it

A little liquor and some ladies

We dey turn up on a daily

We came through in that Mercedes


Mama look at how we made it

A little liquor and some ladies

We dey turn up on a daily

It's our work oh


Ahn yea soft work

Yea it's our work oh

Ahn yea soft work

Ahn yea it's our work oh


It's the life we chose I could have been in chambers

No regrets this one dey pay pass

We get drive we get all the papers

Trust nobody real n! ggas dey scarce


You dey copy kata you don dey claim razz

Cus you say dat one na the main cash

You be army robber your people dey Sas

Riches and manner, Cash and etiquette


Mature money and I ain't even thirty yet

I know your face but I can't remember where we met

Na just courage the power wey the henney get

Stories that touch from a real life angle

This one's for the night I burn the midnight candle


Emi lo school so I can be called to bar

Now I'm a rap star mummy I'm popular!


We came through in that Mercedes

Ahn mama look at how we made it

A little liquor and some ladies

We dey turn up on a daily

We came through in that Mercedes

Mama look at how we made it


A little liquor and some ladies

We dey turn up on a daily


It's our work oh

Ahn yea soft work

Yea it's our work oh

Ahn yea soft work

Ahn yea it's our work oh


Working hard but we hardly working

When the fine girls dem start to twer^king

You go pause like duro no gbami gbo

Shori backside amino, ahh yeh aso o gbami mo


All this money make a Ni^gga fatty bom bom

We are now big so we can now pretend

We can now find a star we can now be friends


But you..you dunno the game intoto

You want to try lucky maybe you will win lotto

Even real talents gan still need promo


If you fake your own death you fit still no blow

Bami w'omo to le roll plate to ni logo

Omo to yellow bi sikiratu sindodo

A damsel that already knows the koko

Cause I don't have many power to dey feed zobo


We came through in that Mercedes

Ahn mama look at how we made it

A little liquor and some ladies

We dey turn up on a daily


We came through in that Mercedes

Mama look at how we made it

A little liquor and some ladies

We dey turn up on a daily

It's our work oh

Ahn yea soft work

Yea it's our work oh


Ahn yea soft work

Ahn yea it's our work ohhh!

Comments