Alright Lyrics By Falz feat. Burna Boy
Alright Lyrics By Falz feat. Burna Boy
Good God have mercy, God have mercy
I got something on my mind, but you cannot tell nobody
But you gotta wait tonight, baby girl just you and I
Ride you all through the night, hard to be feeling light
Clown, baby you my Barney,
glad when me phone ya line
Me no like no problem for mi life, you know I mean
But I ready for am tonight
And you know say I don't wanna hurt nobody
Don't wanna tell a lie, hold on to your body
You know wetin cause am e mi lowa lara'e
Tell your people dem make dem no para, no!
Make you tell your mummy and your father
You'll be alright, you'll be alright
Run away my baby bami salo, anywhere you wanna go my baby kalo eh
Baby catch the feeling, catch the vibe
You'll be alright, you'll be alright
You go tell your mummy story, you go tell your daddy sorry
We go need to run away, me I don dey plan the journey
We fit to start for Ghana, but make we start dey ja before my people start to holla
Me I no fit stand the drama
Just pack your load and wait for me in the backyard
Awon araye wi kpe dan dan ni, Yoruba
But I don't wanna hear that rubbish, don't wanna hurt nobody
Don't wanna live a lie
Oro ife yi lo ka mi lara o, tell your people dem make dem no para no!
Make you tell your mummy, tell your father
You'll be alright, you'll be alright
run away my baby tete jalo eh,
Joko si'nu motto, je ka salo
Come catch the feeling, catch your vibe
You'll be alright, you'll be alright
Ahnn
Uncle Kate, bo'wa l'asiri, where we going ma bi mi
Just lock the door bi boys quarter and leave the key for Rashidi
Emi ko lo ma jiri, but I'd pick you up for like three
You go meet me for that canteen to wa leyin'le mama chichi
Sare sare, wa bami ko de make sure say nobody come to see
Hope your daddy don't kill me, but I know your mummy go call police
But you are the one that told me, that am your one and only
It's that perfect love story
wetin cause am e mi lowa lara'e
Tell your people dem make dem no para no!
Make you tell your mummy and your father
You'll be alright, you'll be alright
Run away my baby tete j'alo, joko si'nu motto je ka salo
Come catch the feeling, catch a vibe
You'll be alright, you'll be alright
Run away my baby bami salo,
Anyhwere you wanna go my baby kalo eh
baby catch the feeling, catch a vibe
Oro ife yi lo ka mi lara o..!
Comments
Post a Comment