Amen Lyrics By Falz


Amen Lyrics By Falz


Through Jesus Christ our Lord (Amen)

Amen

Amen

Amen

Shout the loudest Halleluya


In the Name of Jesus

Amen

Halleluya somebody

Waka waka waka waka waka waka waka


Pull up in a Rolls-Royce Ghost

My bodyguard armed

Oga don't come close

I get bread, bakery dey my condo

But I dey feed five thousand with only one loaf


My dope dey flow

Oluwa gba control

My goal is to make sure you give Christ your soul

If you don't put your offering and tithe in the bowl

Blessing on your life go slow


Yeah

Na so dem talk

We chop

We gullible to the core

If you drop all you got


Its impossible to be poor

Put your hands in your purse

Give everything to the church

And I promise you

The Lord will come knocking on your door


Its funny when you say

I'm moving like an unbeliever

It's ironic you tell me

To be my brothers keeper

Take our offering set up Uni

And your church member can't even afford the school fee


Yeah

So the taste of that holy communion is too sweet

Be like say you don forget the thing you talk for pulpit


Everybody and their mama still dey take your bulls^hit

If my sermon worry you

E mean say the shoe fit


More Catholic than the pope

More faithful than the bishop yeah

I know some kind drug wey dem call religion

I dey pray to God

I hope I make it to his kingdom

But the man of God is busy raking in millions


Oh ohh

I just dey do kpa kpa kpa kpa

Shout the loudest Hallelujah


I know some fanatics go talk

Yeah it's more than likely

Person wey I fight for

Go turn around to fight me

You tell your doctor you enjoy the headache


Kill the messenger throway the message

Find sweet and sweet talk

Na em be the template

Church plenty pass school for inside my estate


You sell hope

You sell faith

You sell dreams to get paid

Na congregation money

But dem no go see percentage


Inside the church

Having succeeded in driving away the pastor

Some of the members spoke

On what could have caused the show of shame


He raises funds in the church

And keep the money in his purse

Without giving to the church authorities

What this one has done

Is to destabilize the church

To destroy this church"


Somebody shout the loudest halleluyah


Wakawaka wakawaka waka waka

When I started the offering

At a thousand dollars

Then I said

If you don't got

If you don't got cash


Then we got ATM machines

I don't understand that logic

I don't understand that way of thinking

And I don't understand that to be what religion is? ...

Comments