Baby Boy Lyrics By Falz


Baby Boy Lyrics By Falz


Yea, old soldier no go die

Baby boy no go tire oh

Face cap pelu sunshade

We are in the club house on a Sunday


Star player loun ball oh

You go know we make money, no be small oh

And our babes no go old oh...

Bobby no go fall oh

Young blood, you can see in our conduct

Awon babes kosi spaghetti pelu bum 

short


Comfo... this your body go be soft work

Jeka joma jigi, mio raye gbogbo long talk

Young blood, short nikka pelu long socks

No be boy swag, if you gat it put your 1s up

I heard they say our attitude is pompous

Our paro no dey end e be non-stop for life


Baby boy for life

I'm a baby boy

I'm a baby boy for life

Baby boy for life

I'm a baby boy

I'm a baby boy for life


Baby boy for life

I'm a baby boy

I'm a baby boy for life

Baby boy for life

I'm a baby boy

I'm a baby boy for life


Open roof in the Mercedes, so that we can wave the enemies

Sweet 16 with the energy

Wetin we dey find for cemetery

If we never show ko si parry, ah

She'mo pe'wa loni faaji


Even when I turn father oh!

Ko'sarugbo ghana oh

Young floyd, motiri pe omo yen beautiful

Two hands up, moti wole pelu three two

Fine girl if you want it then you jump on it

Why you tryna hold me down, I no wan commit


You say am selfish, cus I no dey sell dreams

Don't you think that, that's a little extreme

Player l'omo they boy is on the first team

Even when we be 90, boys wil be flexing for life


Baby boy for life

I'm a baby boy

I'm a baby boy for life

Baby boy for life

I'm a baby boy


I'm a baby boy for life

Baby boy for life

I'm a baby boy

I'm a baby boy for life

Baby boy for life

I'm a baby boy

I'm a baby boy for life


Ma lo pemi ni' uncle, Mole ma lo da'un

Malo rope moti dagba, moshi wa ni town

Dark skin beauty on my left like am the man

Private jet life, oshi wan ni plan


Omoge la'nfe, we no dey carry mummy

We be fluxing with the long mama charlie money

When we balling on you, we do it marvellously


Shower blessings on strippers in your bachelor seat

I don't holla, I come silently

Girls wan dey wakka with the young RMD

You hot chalie, shey you'll come la'le

Am just out here scouting or more talents


In the front aspect, is my core target

Make the face fine make the body come perfect

I gather fine babes like say I dey run pageant

I never get tired, is because


I'm a baby boy for life

Baby boy for life

I'm a baby boy

I'm a baby boy for life

Baby boy for life


I'm a baby boy

I'm a baby boy for life

Baby boy for life

I'm a baby boy


I'm a baby boy for life

Baby boy for life

I'm a baby boy

I'm a baby boy for life

Comments