Black Man,Black Woman Lyrics By Brymo


Black Man,Black Woman Lyrics By Brymo 


This love from the very beginning na taboo!


I dey for you

You dey for me

Like the sun and the earth


And this kind of responsibility

Na for few

We carry our matter, ah

For head


If na the days of our fore fore fathers

The way we dey live dem go call us Messiah

Like Amadioha


Like Sango and Oya

But I be black man

I bend the whole town

To impress some crazy clown


Wey dey spread the hate around

Black man

I own the whole town

To impress some silly clown


Wey dey spread the hate around

I forget to care for my own

I carry the problem of the world

But I no care to solve am for my own


I dey show, I dey buy, I dey owe

Na society dey enforce the rules

But na woman dey dictate the rule

Na wetin man go do


Na to break the rules but for good

And you be black woman

You wear your pain like amour

You take your luck and lock up

You say na man get the fu^ck up

Black woman


Na you get the whole town

To impress some silly clown

Wey dey spread the hate around

You forget to care for your own

You carry the problems of the world


But you no care to solve am for your own

You dey, you dey jolly


You dey pose!

Comments