Confirm Lyrics By Falz feat. Sir Dauda



Confirm Lyrics By Falz feat. Sir Dauda


Nothing wey you wan talk

Nothing wey you fit explain

You no work but you wan chop

You wan score but you no get game

Rise up for me, rise up


Wise up, better change your plan

More hustle for the righteous

If you don't know, then you better confirm oh

Better confirm oh, better confirm oh

Better confirm


You can go with me if you never confirm oh

You never confirm oh, you better confirm oh

You better confirm


Internet gangster

T'is the first chapter

This brother just hammer

He collect from one maga

He's still ... @&$@ Money, na him wan dey form swagger


Everyday for the thief, one for karma

So, you happy when you log into your online haven

And when you're getting richer of another man's saving


Stop explaining, don't be lazy

No excuse you fit give them

No be only una wey be victim of the system

No you no be hustler, that one no be work sir


You wan carry dofu dofu, instead make you hustle double

Hoping you would realise, you're not in a real life

You're not sharper than a nigga working in pinstripe


Person talk small, you left threats in the comment section

You never got attention, then you tried to flood the ....


You don forget say this person get some God protection

Get your as^s up before you end up for detention


Nothing wey you wan talk

Nothing wey you fit explain

You no work but you wan chop

You wan score, but you no get game

Rise up for me, rise up


Wise up, better change your plan

More hustle for the righteous

If you don't know, then you better confirm oh

Better confirm oh, better confirm oh

Better confirm


You can go with me if you never confirm oh

You never confirm oh, you better confirm oh

You better confirm


No be say I holy pass

No, I'm far from that person

Every teaching, every sermon


Every life lesson go surely tell you the same thing

My guy, this life no be level playing field

Uhn

Just run your own race


No double-cross another man

Everyone no fit get the same speed

Yeah

Mi lo sope mo 're fa ra we Ki lo ma womo Dangote

For the little wey i get, baba God nagode

I'm steady grinding, because I need to get the pepper


Emi sare sare ti ti ti a te le se mi se je

So sell plantain today, tomorrow buy plantation

And fly first-class for a nice vacation

Getting anyway will teach you to get the wrong way


Abi they told you Rome was built in one day

Better have a plan oh

If you don't know, you better confirm oh

You better confirm


Nothing wey you wan talk

Nothing wey you fit explain

You no work but you wan chop

You wan score, but you no get game

Rise up for me, rise up


Wise up, better change your plan

More hustle for the righteous

If you don't know, then you better confirm oh

Better confirm oh, better confirm oh

Better confirm..


You can go with me if you never confirm oh

You never confirm oh, you better confirm oh

You better confirm ..

Comments