Cross My Lane Lyrics By Falz & Broda Shaggi



Cross My Lane Lyrics By Falz & Broda Shaggi


Well, if you want challenge me

Challenge me direct


No be the one you go dey go through corner

No dey go through corner


Talk to me straight no dey go through corner


This guy won dey run my package

No go try am, I be savage


I no dey play with my baby

I no dey play with lover

I no dey play with my baby

I fit release my dog


Eh, she's my girl, my girl

Since I've been falling

This one I'm dying for


She's the best no compare

Her smile is for me

For this girl I'll shoot and run

Eh, make you no cross my lane

Make you no cross my lane, make you no

Make you no cross my lane brother


Make you just dey your dey

Make you just dey your lane, make you just

Make you just dey lane brother


Oma jeya

Ode feri werey

Omo jeya

Ode feri werey

Oma jeya ah ah

Ode ma ri werey

Oma jeya

Ode feri werey


Abeg it's okay

Na who fault

And when then

And so what


Oloje

Ariwo op

Carry yourself commot jor, I no fo

Me wey still dey look at the back I never make any pass

I never give am the lamba-baba


And even though she gimme the eye

I never take my chance I still dey look at the character-ta

But I no go fit dey do like bala

Make any broda use me dey do shakara

Shey you say you want dey show manpower


Today na today you go feel my para

No be my fault say she like my vibe

Look me right in the eye say make I capitalize


You get lucky say I dey with my guys

I'm feeling nice and I no dey like carry my size


Oma jeya

Ode feri werey

Omo jeya

Ode feri werey


Oma jeya ah ah

Ode ma ri werey

Oma jeya

Ode feri werey


Oya gbo

I no dey play with my baby

I no dey play with love

If I catch you, e no go funny

I fit release my dog


No go there, no go there, no go there, no go there baby

Malobe, malobe, malobe, malobe bobo


Dangerous

This girl is dangerous

I might be generous

But for my girl I'm dangerous

I'm dangerous o


Oma jeya

Ode feri werey

Omo jeya


Ode feri werey

Oma jeya ah ah

Ode ma ri werey

Oma jeya

Ode feri werey ...

Comments