Eko Lyrics By Brymo



Eko Lyrics By Brymo


I go go Lagos

I go get money

I go change my life

Get honey


Fine fine girl

Dem go come mo mi

I spend the cash

Gbogbo won judi


Everybody know

Mo mi igboro

One by one

Two by two


Eko

No let me go

Eko


Your love e sweet me so

Eko

Love you, never let you go

Eko


Tell Titilope I know Lagos

She be fine baby

She dark and lovely

Nwa sisi


Fine fine boys dem dey like to taste

She no get time to waste

Tonight she mind I go spend the naira

One by one

Two by two


Eko

No let me go

Eko


Your love e sweet me so

Eko

Love you, never let you go

Eko


Tell Titilope

See you no carry come

Carry go

Dance the way the show go

Shey you know ah!


Give me more (more more more)

Want you so

Eko eko... eko eko

Eko eko... eko eko

Hmm hmm hmm

Ha ha ha


Eko

No let me go

Eko


Your love e sweet me so

Eko

Love you never let you go

Eko


Tell Titilope, ah!

Eko

No let me go

Eko


Your love e sweet me so

Eko

Love you, love you

Eko


Tell Titilope, ah!


I'm crushing on you too long

Pack my bags I'll be gone

Love is all I seek for

You let me down just too long!

Comments