Follow Follow Lyrics By Falz


Follow Follow Lyrics By Falz 


Shakara kpo

A la curry

E mi ti mi oh owo a la kpo mi

Follow follow wan kill the boy boy

E just dey go like zombie

OG na God I take beg


Una no go fit to stop my fake flex

My iphone x takes my complex

Teacher don teach me nonsense

Me I want to rock the latest

Shey you no dey feel my swag dey make sense


I dey tell the boys of how I go take spend

Do you wanna know

Account e dey red


My mates dem dey reason how to make bread

Me I still dey wonder how I go take blend

I go need to talk for matter wey trend

If I see the likes on top my jpeg


No brain

No jah

No sense

Aja oh

Ro ja a jo


I beg God

Where the parole

I don show

Oh no no no

I must blow

Gimme large


Chop kobo

Anyhow

Come collect

How you like the large

E no know oh


Na me and you go dey inside the trouser

I see wetin David buy for chioma

I need to break my bag to feel among nah


Came here a ti boys no jora

Sho li wedding Banky and Adesua

Sho ti gbo kpe

Toke tiwa range rover

We fu ya

I go borrow pose nah


I go be the talk of the town

I go take over

I need followers

E dey important

To see pesin dey Lekki wey dey pop yansh


I need HPB

I need congrats

I need mansions

I need more


My mates dem dey reason how to make bread


Me I still dey wonder how I go take blend

I go need to talk for matter wey trend

If I see the likes on top my jpeg


No brain

No jah

No sense

Aja oh

Ro ja a jo

I beg God


Where the parole

I don show

Oh no no no

I must blow

Gimme large

Chop kobo

Anyhow

Come collect

How you like the large

E no know oh!

Comments