Get Me Lyrics By Falz


Get Me Lyrics By Falz


Ah! Yeah!

Bad guys in the building

Yeah!


I dey for bed since I dey try move

In my 27years I never see this kind groove

We dey fight hangover me and my guy Jones


And I no dey I too dey like booze

You know that kind level wey you don shack to

Wey you see every girl like if I catch you

Lola say she want place

Make we come highschool


Okay thank you

But me I'm quite cool

I don't know about Jones but use your best effort

I'm a good man I don't succumb to peer pressure


I shack up I demo

Only for like 10 seconds

For the shortest resistance, I hold the best record


20 minutes later

Hot don cool down brother

We don stop to bother

Shayo don dey enter


Lola pass the polishi

Make we smoke the claro

I come start to wonder

Let me go for parole


They don get me

See as fine girl dey wound person

Ah dey form hard when nobody send me

Chai! They don get me


Ah! They don get me

See as fine girl dey wound person

Ah dey form hard when nobody send me

Chai! they don get me


Ah dey prove hard guy

Ah dey there dey form stunt

Me wey no dey smoke ah don clear one blunt

Ah dey mix when already sef guys don drunk


The high come dey be like say e go last one month

She give me space cake

She say guy come chop

Ah say gimme space

Wait my heart wan stop


Ah still try comport

Many guys don knock

Make them like form 12

All my guys don talk

I chop the cake finish

Now ah see the light


Ah dey ask Lola why the sun dey rise in the night

I no know wetin Jones don add to him Sprite

But na Psalm23 wey my guy dey recite


20 minutes later

Hot don cool down brother

We don stop to bother

Shayo don dey enter


Lola pass the polishi

Make we smoke the claro

I come start to wonder

Let me go for parole

Ooo!


They don get me

See as fine girl dey wound person

Ah dey form hard when nobody send me

Chai! 


They don get me

Ah! They don get me

See as fine girl dey wound person

Ah dey form hard when nobody send me

Chai! they don get me


Ah dey ask Lola why the sun dey rise in the night

Chai! they don get me

Na Psalm23 wey my guy dey recite


They don get me

Aah! Dey don get me

See as fine girl dey wound person

I dey form hard when nobody send me


Chai! They don get me!

Comments