Girls Lyrics By Falz feat. Patoranking


Girls Lyrics By Falz feat. Patoranking


Whah yah say??

Close marking

Hold something

It's C-Tea on the beat


The party no go nice if girls no dey

If girls no dey

The party no go nice if girls no dey

If girls no dey


The party no go sweet if girls no dey

If girls no dey

The party no go soft if girls no dey

If girls no dey


Theresa?! call am

Amaka?! call am

Jenifer?! call am

Abena?! call am


Akosua?! call am (ye, ye)

Kafaya?! call am (ye, ye)

Amaka?! call am (ye, ye)


The party no go nice if girls no dey (ye, ye)

(ye ye ye ye, ye ye ye ye)

(ye ye ye ye, ye ye ye ye)


The party no go tap if na sausage fest (God forbid)

Lai lai, it can never make sense

I for call Chichi


She too like mulla

But O boy that ikebe super (chai)

Natalie say she fit bring rice cooler (ehn ehn)

Say she go come if we book her Uber

But Sade say she can get here sooner


With all those her friends wey dey burst medulla (call her now)

I dey calculate based on spending

Everybody message dey for pending (oh no)

Shayo don dey fridge oh, e plenty

Omo diesel sef don dey for engine (very nic)


If anybody form swagger (No time o)

Tell them make them jump okada (komoto there)

Na party I dey do

I am not their father (komot there)

And I am not the Lagos state governor either


The party no go nice if girls no dey

If girls no dey

The party no go nice if girls no dey

If girls no dey


The party no go sweet if girls no dey

If girls no dey

The party no go soft if girls no dey

If girls no dey


Theresa?! call am

Amaka?! call am

Jenifa?! call am

Abena?! call am


Akosua?! call am (ye, ye)

Kafaya?! call am (ye, ye)

Amaka?! call am (ye, ye)

The party no go nice if girls no dey (ye, ye)


(ye ye ye ye, ye ye ye ye)

(Girls, girls, girls, girls)

(ye ye ye ye, ye ye ye ye)

(Girls, girls, girls, girls)


The party no go nice if booze no flow (lai lai)

Fine girls and juice don't go

Wetin we go do if these babes no show?


Three hours now them don dey go-slow (oh my God)

Excuse me!

Who get motor?

Come and reverse, person wan go (I dey come)


Hello sir!

Who give you control (ehn ehn)

You go need to bounce o

Party don choke (who are you?)

I don talk dress code

All man sabi

You still wear nonsense come my party (get out)


Bouncers stop him, he's not my padi (i don't know him sir)

Ita lo ma wa, ti party ma pari (that's true)

You go even help increase the space (yes)


Because we are holding up for babes

Make sure say the boy leave the place

We don't have oxygen to waste


The party no go nice if girls no dey

If girls no dey

The party no go nice if girls no dey

If girls no dey


The party no go sweet if girls no dey

If girls no dey

The party no go soft if girls no dey

If girls no dey


Theresa?! call am

Amaka?! call am

Jenifa?! call am

Abena?! call am


Akosua?! call am (ye, ye)

Kafaya?! call am (ye, ye)

Amaka?! call am (ye, ye)

The party no go nice if girls no dey (ye, ye)


(ye ye ye ye, ye ye ye ye)

Focus Ramon

(Girls, girls, girls, girls)

(ye ye ye ye, ye ye ye ye)

(Girls, girls, girls, girls)

(ye ye ye ye, ye ye ye ye)

(ye ye ye ye, ye ye ye ye)

Comments