Koroba Lyrics By Tiwa Savage


Koroba Lyrics By Tiwa Savage


I no come this life to suffer

If I follow politician

You go hear am for paper

Them go call am prostitution


Who no like enjoyment

If money dey for pocket

Shebi na national budget o

We go blow am like trumpet


Koroba koroba Koroba Koroba

Koro, oya carry am

Koroba Koro Kuru Koroba Koroba

Koro, oya carry am

Koroba koroba Koroba Koroba

Koro, oya carry am


Koro Kuru Koroba Koroba Koroba

Oya everybody carry something


He say darling I'm watching you

Small thing you turn mugu

You come dey shout ole

The money you no work for

Bad commando


You carry overload

Yawa dey, igboro

Sho wole, ko wole


Koroba Koroba Koroba Koroba

Koro, oya carry am

Koroba Koro Kuru Koroba Koroba

Koro, oya carry am


Koroba Koroba Koroba Koroba

Koro, oya carry am

Koro Kuru Koroba Koroba

Koroba, oya everybody carry your something


I no mean to bother you, at all

Monkey dey work bamboo dey chop

Kilamity tell me say you talk and do oga

Tell me wetin you fi do


I no mean to bother you, at all

Monkey dey work bamboo dey chop

Kilamity tell me say you talk and do oga

Tell me wetin you fi do


Koroba Koroba Koroba Koroba

Koro, oya carry am

Koroba Koro Kuru Koroba Koroba

Koro, oya carry am


Koroba Koroba Koroba Koroba

Koro, oya carry am

Koro Kuru Koroba Koroba

Koroba, oya everybody carry your something...

Comments